@ Arekee..... Brosssssssssssssssss how far na...... Men how paros dey go?? wetin you feel say go happen, any hope say the Judge fit re-instate previous winners??? Oh Bros, e for too make sense if that'll be the case. Because e for favor me sef. base on say, i been don win before. July 15 e no sure for everybody oo, even me sef, i no know whether i still stand chance to win again... But everything na BABA GOD. If him don sign am give us, who wan change am.....
Make we look as today court matter wan pan out...... Abeg gist me story about the matter, if you don hear any
Make we look as today court matter wan pan out...... Abeg gist me story about the matter, if you don hear any