• Hello Members, This forums is for DV lottery visas only. For other immigration related questions, please go to our forums home page, find the related forum and post it there.

18-21 years old winners experience ?

@ Arekee..... Brosssssssssssssssss how far na...... Men how paros dey go?? wetin you feel say go happen, any hope say the Judge fit re-instate previous winners??? Oh Bros, e for too make sense if that'll be the case. Because e for favor me sef. base on say, i been don win before. July 15 e no sure for everybody oo, even me sef, i no know whether i still stand chance to win again... But everything na BABA GOD. If him don sign am give us, who wan change am.....

Make we look as today court matter wan pan out...... Abeg gist me story about the matter, if you don hear any
 
@ Arekee...................... Na so ooo........ Baba God pass them. How far shey you be previous winner too??
 
@ololo no abi non selectees na my 2 sisters be selectees,guy but i dey feel 4 una sha as selectees wey don win b4.
 
Hahaha....my 9ja brodas una don turn dis thread to una broken English? I hell una ooo! I wish una d best of luck on July 15!
 
@ Dubbies.... I hail you my bro!!! How e dey go na?? We no turn the thread to broken english lol... We were just trying to reflect on what the judge pronouncement would be. Whether it would be in favor of 22k winners, or non selectees lol
 
Top