My Members,
Wetin dey happen? Visa bulletin for July, 2007 nor wan come out. Make una beg them if anybody know any of their staff make them release the thing. People don dey ask many question wey person don find difficult to answer. Adebayo, MamaJ, Jrcies etc make una shout oooooooo. I...