kcc is not interested.
mamadu,
hi,its meggybaby.do not worry @ all cos you sent those forms while you did not get in a kinda arguement or no arguement issue ok.all they want to confirm and know is that the right information you gave them fillin the 1st and 2nd forms is all they will stick to...
bros i happy 4 you .
how now wetin dey happen.how you fell when them dey interview you with plenty question and you sef they look them eye ball to eye ball withiut say you no blink.ol; guy men naso e be me o wen one smally take view me come finally tell me congrays.:D
na me oh meggybaby.
hi allof una i just want make una help me thank God becos me sef win the lottery 2006 and i dey us now with my fellow nija pips them ol' boy e no easy.2007 na a year of wonders and good things to come.:D
no worry bros everything go better soon ok.
do no worry b4 you no it ,it will be a thing of the past just as it is 4 me right now .continue with the process and a huge miracle will come your way authomatically.it is well ok nothin they happen as 2face talk abi u no understand.
This site uses cookies to help personalise content, tailor your experience and to keep you logged in if you register.
By continuing to use this site, you are consenting to our use of cookies.